April 16, 2024

MRBLOADED

Welcome to Mrbloaded – Nigeria No.1 Entertainment News and Naija Songs Hub. Get Latest Music & Videos on Mrbloaded.

[Music] Mcare – Vibe

IMG 20210103 WA0003

Mcare – Vibe


Talented Nigerian artiste, Mcare sets out with a brand new jam titled Vibe. This new jam captures an exciting feel of a well produced jam with good vibe.

As the name sounds, Mcare decides to vibe on this new jam to captivate the minds of his fans far and wide.

You will want to have this jam well played on all your sound gadget and share with friends and family.

Lyrics Below


VIBE _lyrics_

(POF xound)

Intro
File coded oh ah eh

_Hook_
Give me the vibe that I want or you japa (japa japa)
My energy no dey for radarada
Bad energy oya sun seyin
If you wan dey pull me down, oya sun seyin

_Verse1_
Me I wan dey fly up up I dey want blessing as I dey hustle gan
See as I dey work, I dey pray, I dey tell God everything wey me want
Say my parents don try, I want big money ti maa fi toju won
Biko no dey give me vibes wey go dey pull me down…oya

_Chorus_
Plenty money wey go swallow poverty
Koda k’won gbe aeroplane, k’won ba ti
Nibi ti awon olola wa ni k’won bami
Ah ah ah……

Plenty money wey go swallow poverty
Long life and peace make Jehovah cover me
Ki awon elenini male koba me ah ah ah…

_Verse2_
Money, ego, kudi, owo, tell me about it or ko koshi
Give me the vibe I want ogbeni no dulling, no body should bring me a burden
Bad news carriers free me
Progress haters free me
Witches , wizards free me
Backward thinkers free me
No influence ma, no influence ma thinking

Coz as a man thinketh in his hearth, so is he
Me no want make anybody tell me e no easy
Emi laye mi, Anno dey bow for defeat
File coded oh ah eh, Mcare on the beat.

_Hook & Chorus_
Give me the vibe that I want or you japa (japa ja ja japa)
My energy no dey for radarada
Bad energy oya sun seyin
If you wan dey pull me down, oya sun seyin

Plenty money wey go swallow poverty
Koda k’won gbe aeroplane, k’won ba ti
Nibi ti awon olola wa ni k’won bami
Ah ah ah……

Plenty money wey go swallow poverty
Long life and peace make Jehovah cover me
Ki awon elenini male koba me ah ah ah…

_Rap:_
Since my clock don spoil, Anno get time for trash again
Strong anti-bad vibes, my system no fit crash again
Papa said iffa fail make I try again
Once bitten, Lai Lai Anno shy again
Yeah’ oya, Ahh…
Pesin wey don die fit rise again,
Chop rise again, though fit die again
ASUU or thunder fit strike again but ahgho shine again.

Chorus
Plenty money wey go swallow poverty
Koda k’won gbe aeroplane, k’won ba ti
Nibi ti awon olola wa ni k’won bami
Ah ah ah……

Plenty money wey go swallow poverty
make Jehovah cover me
Ki awon elenini,
Ki awon elenini male koba mi.

….hmmmm, plenty money …
Plenty money….

Listen & Download Below


[audiomack background=”1″ src=”https://audiomack.com/embed/song/mcare/vibe”]


DOWNLOAD MP3

About The Author

Share

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *