April 20, 2024

MRBLOADED

Welcome to Mrbloaded – Nigeria No.1 Entertainment News and Naija Songs Hub. Get Latest Music & Videos on Mrbloaded.

[Music] Miko Fridan – Do or Die

IMG 20210622 WA0012

Miko Fridan – Do or Die


Nwali Friday nwachukwu professionally known as Miko Fridan drops an intriguing song titled Do or Die.

This song best describe the settings of life were human being are running a race of nowhere and troubled with the mindset of doing unecessities to survive…”OH NO No” IT is crazy..
Life is hard even for the soft hearted…
LIFE IS A DOD {Do or Die}.

Do or die
Che che che che
Che che che che eh
Crazy life, crazy people crazy life o

Eh boy miko ko ko
Hah
In the middle of the night I dey face face with microphone
Spitting fire and baking bases through the night.
Oh no no

I carry fire…no be fight
Give me my money na my right.
E dey twist my brain…I feel high..
High in high all the time to wash off my pain..

I get money…no be lie
No chi chi..no be life
E dey twist man fate… everytime
After all this all na vain
Eh No No o

Life na do or die..
Life na do or die
You die just to live
You live just to die..
Life na wetin be this?

Life na do or die
Life na do or die
You die just to live
You live just to die
Life na wetin be this?

Craze man yapa
Werey man yapa
Crazy man yapa
Werey man yapa ah
Crazy people plenty for this world

Craze man yapa
Werey man yapa
Crazy man yapa
Werey man yapa o
Crazy people plenty for this world
For this world o

Live your life like a 123
Sweet and soft like an ABC
No too tey for this world o
For this world o

Live your life like a 123
Sweet and soft like an ABC
No too tey for this world o
For this world o

In the middle of the night I dey face face with microphone
Spitting fire and baking bases through the night.
Oh no no

I carry fire…no be fight
Give me my money na my right.
E dey twist my brain…I feel high..
High in high all the time to wash off my pain..

I get money…no be lie
No chi chi..no be life
E dey twist man fate… everytime
After all this all na vain
Eh No No o

Life na do or die..
Life na do or die
You die just to live
You live just to die..
Life na wetin be this?

Life na do or die
Life na do or die
You die just to live
You live just to die
Life na wetin be this?

Listen & Download Below


[audiomack background=”1″ src=”https://audiomack.com/embed/song/mikofridan/do-or-die-dod”]


DOWNLOAD MP3

About The Author

Share

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *